This song go dey make me remember those days wey person dey loveπππ, you did justice to the song dear.
You are viewing a single comment's thread from:
This song go dey make me remember those days wey person dey loveπππ, you did justice to the song dear.
Lover boi, you don see shege abi π
Guyyyyyy π
Wetin my eye see, my mouth no fit talk π₯²π
πΉπΉπΉπΉ shege pro max
Thank you my darling π
Love is not for the weak hearted OOO
You go see shege but we move π