You are viewing a single comment's thread from:

RE: SWEP DEFENSE PRESENTATION IN MY SCHOOL || DIARY BLOG

in GEMS • 3 years ago

Wow, omor

Na so you don do your SWEP defense, God when, me like this I never even know when we go do our own,

I never even write report book self😅

Shey you don Dey go class ni?

Sort:  

You na boss na. You no need am. 😂

Lol…
You Dey use style tell me say I no serious be that oo

Ah, dem no born me well.
I dare not talk to my oga that way. 🙌😂😂

Lol..
You wey don be my Oga like this…

Weytin agba like you need report for. You no need am boss.

Class khe... me wey don travel go lag boss

You Dey lag?😂😂

Na you oo chief