You are viewing a single comment's thread from:

RE: TRADITIONAL WEDDING IN MY TRIBE

in Hive Learners • 2 years ago

Ahh my brother😂 for me, I still go with the Igbo wedding style oo. Their hi-life music no be here with a show of expensive luxury.

In addition, their babes fine die especially the yellow ones.

The only downside is they are too economical with food. They don't know how to share food with plenty meats like the Yorubas do.

Anyways, Naija traditional weddings dey chop money. Na person wey get money dey marry😂😂

@samostically and @temibot when una dey marry laidis. I go like join the groom men oo😂

Sort:  
 2 years ago  

Anyways, Naija traditional weddings dey chop money. Na person wey get money dey marry😂😂

Guy na your people side make weddings expensive o. I'd like to take an Igbo babe, but i no fit use my whole life work to pay brideprice.
And FYI you never reach confirm yoruba wedding. The last one I went to, for the first time in my life, I no finish the two big meat!!

 2 years ago  

😂😂😂 marriage don turn to wise investment na..nobody want make en pikin suffer

My brother, that's the sweetest part in Yoruba weddings. The food is always enough with plenty assorted meat and other jekuje.