Bro in my last video, see ehn I am grateful to be better than I was that time. Wasn't feeling well but was trying to force myself.
Ómo! Una dey intimidate person, @josediccus yaf blind our eye with one gigantic chicken picture like that, now you're showing us white nylon and rice and chicken..😩😩...how we wey no fit afford chicken go do now??, Lol
Man needs to chop to be in the right state of mind oh brother!
Na even yam and egg with chicken that's inside the white nylon self.