Second Time : A Freewrite

in Freewriters β€’ 29 days ago

image.png
Werey wan dey do like big man
β€― Wetin Brighton and Manchester united de do? 🀣
β€― Them dey playground dey do wetin kids dey do
β€― Na big man na πŸ˜‚
β€― It's funny na πŸ˜‚.. Na only them no score πŸ˜‚
β€― U no see say their fans leave wetin concern themdey watch other people match on a whole judgement day matchday πŸ˜‚
Other clubs na their own problem when it matters the most This message was edited
β€― Den day romance their self
β€― 🀣
β€― Yes na 🀣
β€― Na why I asked wetin them de do
β€― U no understand the question i know πŸ˜‚πŸ˜‚
β€― πŸ”₯🀣🀣
β€― 🀣 🀣
β€― I no even look from that angle
β€― πŸ˜‚πŸ˜‚
β€― Lmao πŸ˜‚ πŸ˜‚
β€― πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚
β€― Sheffield try score nau
β€― Oh πŸ˜‚
β€― I no even see
β€― i almost asked him all goals from who
β€― 🀣
β€― Abii which Kain gba club b dis
β€― Abeg oh
β€― People that doesn't matter to them today

The only person wey matter to them na Newcastle but na others wey don leave them for back be their problem πŸ˜‚

As I dey watch ballna United scoreline I dey check almost every min
β€― Lmao πŸ˜‚
β€― See eh.. Chelsea actually de very safe
β€― Because Manchester City go win FA Cup πŸ˜‚πŸ˜‚
β€― Very πŸ’―
β€― Na we dey % safe but look like πŸ’― already
β€― . Moises Caicedo's goal for Chelsea was the furthest scored in a Premier League ge since Wayne Rooney for Everton in November (. yards v West H). Range.
β€― Una de safe jare.. Manchester united go score goals and win? 🀣
β€― For second half?