Illusion : A Freewrite

in Freewriters28 days ago

No argument inside na

We dey talk of KDB missing and if city usually struggles

I no even follow anyone talk about who deserve best or better or good award

Wetin concern me with that oneI no sure say KDB don injure for this long for city bfr...foden actually seize the opportunity of the injury and delivered many fantastic performanceE no get season wey KDB no dey go injuredGundogan and Co dey cover perfectlyFoden was still growing up and he was not a starter...na squad playerCity struggle no mean say them no go win matches naReason everyone feels say City always suffers if KDB no dey is very simple

Na like illusion

Except this season and Foden took the mantle from where their Gundogan drop amWhen haaland dey always go goal drought the most

No be when KDB no deyLol

U dey talk am as if e don dey happen for seasons, meanwhile na just this seasonCity must b city na, but in impact of KDB was still feltAbi Haaland don come two seasons ago?Which one u cun dey talkRead wetin I talk well well to understandKDB’s absence will always be felt sha since he’s their best player.

Truth is; Man City has always been good with or without him.


FUkUE5bzkAZT3HzV5tJDiU2ik81PCd4JCyhWnRcDN8XJsVFY3UNB8DCSkDrnRBuY7tnU4ERztptECfMJfK3DBtLNrJF5S6hGxLdXqvKMAkdG2pDhbUAhHQ4jZdWzfaFojfifdV85Yq1YSGMCFkZaThRAXMLYip2JCgri-1.webp