Them think (2) : A Freewrite

in Freewriters6 days ago

It's a sad world but it's just the game
Win trophies or individual accolades
It's that simple
Wetin people wan dey fear you for ?
You’re right

But still yet na same thing dem be

Dem both average

But ride on
You see say you Dey gba
You don Dey change mouth
You first use trophy now you don run
As a defender they will use his defensive stats also
And the stats correspond with his point
No come Dey find wetin no loss
For a defender this does not count especially if you are talking about being feared
Defensive stats Una
Goncalo Ramos and Joao Felix
Talking about being feared, na title dem go count?
Them wan fear you say you keep clean sheet?
No be his engagement with attackers dem go use?
The Neves guy even short
Him and Mainoo

Omo na long season o
Why Ramos and other top defenders dey feared ?