watching football? : A Freewrite

in Freewriters25 days ago

FUkUE5bzkAZT3HzV5tJDiU2ik81PCd4JCyhWnRcDN8XJsVFY3UNB8DCSkDrnRBuY7tnU4ERztptECfMJfK3DBtLNrJF5S6hGxLdXqvKMAkdG2pDhbUAhHQ4jZdWzfaFojfifdV85Yq1YSGMCFkZaThRAXMLYip2JCgri.webp

Ibk, you dey see ball now o
  Westh no good o ahhh


  Enzo you do this one
  Ibk Them pair with person wey get sense
  Make dem tear this clean sheet
  Fpl assist o not normal assist
  Ibk No loud , them go come for your head now
  It's getting cold
  I say assist on live scores
  Palmer score this free kick
  Ibk Teargas ni
  E go still be fpl Sha
  Score hero ni
  It's getting cold
  Chaii heat
  Westh go collect red
  Caicedo 🔥🔥🔥
  So padlock don pass Key
  The whole te do well 🔥
  What a half
  Gbarca own way don start since watin happen
  You don’t know more than agenda
  Wtf

  Another solid performance without a particular fraud..

  We will continue to preach the gospel
  Thaiwo..are you watching football?
  You say ??
  Poch out?
  Ibk He no go talk
  Palmer
Gallagher