Sort:  

hahahaha

As in eeehn I for don blow no be small ooo

But Oluwa get the plans wey him set for me sha, and I no dey doubt the guy. The guy sabi plan things well, na why I dey call am the master planner