Sort: Β 

lol.. i think say na black lion she be ooo.... I sha see ay this whitelions no shout ashey you na dey work underground.. This contest go tough wella because everyone dey para light this as i dey talk..

#blacklions

Abeg no think for us like this ooo πŸ˜‚

Blacklions una get serious people there eeehn... I just wish my people become extra active like this eeehn... e go better!

lol, wahala , boy make you tell of the people for your camp, make them bo bother, make them just alllow the blacklions win in peace , as you don admit say you na no serious

wahala... see as you don accuse me like this ooo

I no talk say my people no dey serious ooo

I say I wish them become "extra active" lol... na wetin cause world war 2 fight be this

lol

lol, na wetin i hear i talk so but if you no agree with me, no yawah, we stillk gather day for the street, are you watchinhg the chmpiuons league match today ?