You are viewing a single comment's thread from:

RE: Peter Schiff: Gold is one of the best-performing assets of 2022, But how about the last decade?

in LeoFinance β€’ 2 years ago

Aswear 🀧

And like dis, garri na our only hope... if dem continue with all things things, money no go dey to buy garri sef 😭😭😭

If dem take garri from us... E don finish be that. 😭😭😭