Sort:  

😅 that one is true. Immediately you see click to earn 50 dollars, your hands dey shake

As in eeen, and that time the devil is actually fast in his doings. Baba no dey carry last for that kyn matter 😂

😂 baba never go carry last. It’s just best to switch your phone off #blacklions

The power button no wan gree off again oo.

you know when these things want to happen to someone, it will just be as if them plan everything. Everything will happen concurrently, that you will not know whether it is your village people😂

😂 it is always our village people. Them suffer for our mouths oo #blacklions

Lol, sometimes dem go dey confuse dey ask us wetin dem really do.

Them don chop all the blame wella, even the ones wey dey innocent sef... lol