Sort:  

lol, na for people wey sabi sing naaaa

You wan make I spoil him shine?

You be boss my oga.. How far the app, he day work well?

lol... which time I wan use learn wetin dey the app bayi...

my laptop will soon go off... I just downloaded it... and let me thread on till it dies

omo, na generator me sef on.. I no get resource credit again sef

Na 12 we dey put off gen for my compound