Sort: Β 

#pidgin no be me. I no fit πŸ˜‚

Shey you just talk am na... You fit try Yahuzah! Make am flow well. If you fit yarn am, you go fit write am then. Lol

#pidgin only you, Merit and Fox fit do oo. abi small fish

See you... you be coward? 🀣🀣

πŸ˜‚ that one be too much oo. Ego fall my hand #pidgin

You see? you don dey try am. Keep on!! Lol
You try wella πŸ˜‚

πŸ˜‚ Princess I won’t try again. Make I go speak twi πŸƒβ€β™€οΈ #pidgin

Lol try am first before you conclude na πŸ˜‚ #pidgin

πŸ˜… this one ago carry last. This is Fox’s lane #pidgin

Ahhh I shame for you Comrade πŸ˜‚ #pidgin

#pidgin I shame for me tooπŸ˜…

Lol wahala Comrade πŸ˜‚ #pidgin

πŸ˜‚ hmm comrade #pidgin

Dat one na small ofe nkupu now. I fit try am, the thing be say who go wan read am

#pidgin #threads247 #hivenaija

Na the matter be that sha but e go dey fun for the few wey go read am o #pidgin

Make we finish quest fess, we fit arrange am one day.

#threads247 #hivenaija #pidgin

No wahala, e dey my mind #pidgin

#pidgin me oga fit :)

πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚ @rmsadkri your #pidgin is the highlight of my dayπŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

ha ha I tried my best to learn #pidgin

You are doing well

#pidgin

I will be fluent in #pidgin in a couple of months ha ha

So you really want to learn it?

yes. why not. It's a new language with a bit of english in it

You don dey shebi small small. You are doing well

Thanks :)

Well, I go fit try write am because e go sweet to talk about your experience and wetin don hapun to you. πŸ˜‚πŸ˜‚

Hehehe. Thank you mama πŸ€Έβ€β™€οΈπŸ‘Œ

πŸ˜‚πŸ˜‚ Nor be lie, #pidgin dey sweet when person wan talk story

But you no fit speak pidgin if you wan write business or crypto article. Abi you bin wan try am? 🀣

Ahhh no o, I nor go fit at all... #pidgin nor reach that level. Always remember to use the tag Princess

Okay, I no no say we bin wan make the thread go live and popular.... hehehe. #pidgin

I fit try am... @deraa run for next week contest
#pidgin

Bros, you don show, how Γ‘rea na?

#pidgin

Area chill...
I bin dey do one or two
Na why I never show since
How body?

#pidgin

Many threaders notice your absence o, but I know say you dey rest e nor easy #pidgin

Omo body no be fire wood. I had other things to take care of. .

Yes, we understand... You do well for the battle #pidgin

Hehe I go like read the entries o #pidgin