Omo $2k sef small o, to comot here no be small tin o,...i hear canada is cool, but youve got to write a bunch of examz
You are viewing a single comment's thread from:
Omo $2k sef small o, to comot here no be small tin o,...i hear canada is cool, but youve got to write a bunch of examz
Oh my, really? $2k small? I gas up the hustle be that. I seriously need to commot this country no be him. But hopefully I go start to dey plan am. Thanks man I go out Canada for mind