Sort:  

he be like say you don dey see the stuff as mago mago ba, no fear , oyinbo no dey too do ojoro like us, try get access to the spreadsheet

no...i am just asking valid questions. I would like to know what metric they are using so i don't waste my time doing something that isn't productive

na true sha.. na wetin i no sabi too be dat and i wan sabi wetin we dey do way dey work for person.. i feel you