Sort:  

lol na wetin i won hear be this. if you sleep i go call you. i get your number

@ewuoso

Okay sir 😭😭
Nepa no wan reason us today wey be our on day
#brownlions

go your neighbour house charge your phone. una no dey pay nepa bill for una area na why dem no dey give una light

#brownlions

Okay sir 😂😂😂😂

This nepa them na werey them walai

we dey enjoy light for this side...i have had close to 20 hours light. but body go tell me when them bring nepa bill

#brownlions

Give me address make I come play PS 🥹

Bill na small thing na
Them know who day live there na why

#brownlions