You are viewing a single comment's thread from:

RE: AFRI-TUNES WEEKEND #4: MAD OVER YOU BY RUNTOWN MUSIC COVER

in Music4 years ago

Wetin be that Naija song again "...i no get brake oo, I go jam you, you go kpeme"

You see yourself now, na me con dey laugh last. You go beg me ehn with one tortoise eyes, the shortest hair on a lion hair and 3 trailers of rice and beans.

When you done ready, I go drop your next task😂😂😂

Sort:  

Satan comot for road ooo 😅😅😅

Omo, if person like you do EYE of the gods, omo you go scam the gods join 😅😅😅

Baba I no go beg oooo
At least @benii na my padi 😁
Na to turn family friends with am remain na

God pass you 😅