You are viewing a single comment's thread from:

RE: Hive Music Festival - Week 1 - Round 1 | Perfect by Ed Sheeran (Cover)

in Music2 years ago

This was the last thing I listened to before I went to bed last night, and I wasn't supposed to go bed at that time. Meaning... the thing too sweet!!

And this your write up... you go sabi write love letters o.

Me I just love those feels wey you dey give with guitar.

As a fellow guitarist, I know how hard it can be to learn a song and perform it with guitar.

Us wey we no play guitar, come use backing track, for this contest now, na God hand we dey.

Well done, brother!

Sort:  

Meaning... the thing too sweet!!

Ahhhhh
Receiving such comments from one and only Olujay with a unique username which no man on earth or any demon can possess... chaiii

I am honoured 🙌🙌🙌

you go sabi write love letters o.

I neva write anyone 🥲🥲🥲
Them go brozone me before I even start to dey write 🤧

Us wey we no play guitar, come use backing track, for this contest now, na God hand we dey.

Them don use time tell all of us make we bo soak garri this night nau 😂😂😂😂

E just be like naija bet ticket wey cut 😂😂😂

Thank you so much brother
I am grateful
This upcoming learner jintarist still dey learn work for una hand ooo 🙌