Hmm, my dear minimalism in Naija is almost an impossible venture, hehe
But if your dad no fit go, u sef go na, u know say ladies get one kain power, those guys fit see fine gals, them just let una be without stress, hehe

Abi naw, I don think of am tire sef but I dey shame 😂. I nor too get that mind but make we see how e go go Sha 🙃
Oya recieve mind
Just go, hehe
Okay sir 😂