Sort: Β 
Β 2 years agoΒ Β 

@chosenfingers 😑😑😑😑
Why you dey call me here?
After you don pack all dem babes finish

Me wey dey find sweet words to use toast @sekani since, you just come dey cruise your cruise...

Now you dey call me
😑😑😑
Shey You wan collect????

πŸ˜‚πŸ˜‚ ahan...I no pack any babe na

Na just small cruise we wan go cruise for her choice location na... No worry when we come back I go give you the sweet words to use toast @sekani ...In short, you no need words, u go just pay for my services and she is yours...no phoor my comrade🀣

πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚ eyaa, so kind hearted and generous
Make I just carry chair dey watch una @ksam @chosenfingers.

U want make the chair leg break abiπŸ˜πŸ˜‚πŸ˜‚

πŸ˜‚πŸ˜‚ I don talk say you get kind heart o, make your admirers no see violence

Which admirers you gimme madam?😏

Β 2 years agoΒ Β 

@chosenfingers see as you don put sand sand for my garri now πŸ₯²

@sekani wey I don dey plan to toast since just dey use still serve me breakfast before toasting sef πŸ₯Ί