You are viewing a single comment's thread from:

RE: AFRI-TUNES WEEK 6¦¦IGBO PRAISE MEDLEY|| @magicfingerz

in AFRI-TUNES2 years ago

Chaiii....
C grove ohh...
Menhh...
Some guitarist dey wey be say even u dey call urself guitarist b4 dem go make you humble...
This man is one of them...
I beg ohh... I don drop my hand oh.. I wan start dey learn violin.

Boss u too good i beg..

Sort:  

Hahahaha @dprincy thanks for hyping me. You sound like one of those wickedly good guitarists ooo. Shey make I come dey take lessons from you? 😁
Thanks man!

Lolzz... @magicfingerz i wont lie to you boss.... You are good bro...
I am just actually trying to be a guitarist tho...
Smiling..