You are viewing a single comment's thread from:

RE: AFRITTUNES WEEK 75 | A COVER OF 'OGHENE WO RUNO' VIOLIN AND GUITAR @onos-f and @ksam

in AFRI-TUNES10 months ago

Lol
You guys ehn
Uncle @ksam you are Igbo as @onos-f has said oo🤣🤣🤣

Wonderfully presented. You guys have done well with your voice and the accompaniment 🥰
I enjoyed it. I think I should marry from "Orubho"(dunno how to spell it though😅😅) una go Sabi sing wella😅

Sort:  

Shey yaff already wantu divorce me before our marriage start????? 🥲🥲🥲🥲

Thank God you dinno know how to spell it 🤧🤧🤧

🤣🤣🤣🤣🤣
Husband wey no even look for me, talk less of proposing or professing his love for me, how I been want take know say you want marry me😅

I fit still marry two husbands sha😁😁

Ahhhhh
She wan start to dey deny me 🤧🤧🤧
After everrrrything 🥲
Oya sorry
Where haff you been? 🥲

😅I'm not telling you
Come to the other side and apologize 😅🙄

Ahhhh
Yaff nor open door to the other side for me 🤧🤧

🤣🤣
Knock and it shall be open unto thee

Ahhh... Knock ke...@ksam no try am o. She is taken by an Urhobo 😀

I don dey try knock since
You neva gimme place for za oza side 🥲
How I go take reach am

Two husbands ke??? 😅😅
Make I no talk wetin dey my mind like this

Talk am oooo😅😅

You sure

I fit still marry two husband sha

Na expensive joke abi ?

No worry
I no dey share 😅😅😅

Anyways, what are friends for? There is love in sharing sha. 😂

I will teach her 😂

Oh my dear @emyekanem ❤💕 I am available. It is spelt URHOBO. But we dey marry plenty wives o. No worry, you will be my first wife 😂

Jeeeez😩
Really??
I no dey do again then, I'll remain with @ksam🤣🤣

😂 😂 😂 😂