You are viewing a single comment's thread from:

RE: AFRITUNES WEEK 37 | Cover of Emiliana by CKay

in AFRI-TUNESlast year

Wait first oo, why body dey sweet you anyhow? E be like say you don find your Emiliana like @starstrings01, lolz.

Sam this is a really beautiful presentation and your expression blended really well.

And yes I've kissed through the phone before and I still might, lolz.

Make ona dey use ona guitar dey pepper dem oo, me I nor join dem sha 😒.

Sort:  

why body dey sweet you anyhow? E be like say you don find your Emiliana

Shey isi you dah I find? 🥲🥲🥲

And yes I've kissed through the phone before and I still might

The Great Kisser 🙌
Queen of the lips 🙌
Controller of the mens
I Greet you maram 🙌

Thanks so much dear
Lol
I still dey learn jinta ooo

Abeg talk to me, I will not tell anybody 🙄😏.

I can see you are high, lolz 😂😂.

You sha welcome 🙂

Lol
You eeeehn

What did me do?