Thank you very much @afri-tunes for the reward.
Thank you so much boss @obaro for the hand over π
Admin wey too correct.
Congratulations to @sholex94 the artist of the week.
I will soon call boss ksam for you sha, you no won show me the way.
You are viewing a single comment's thread from:
Lol... It's boss @ksam that's showing me love ooo ππ
Hmmm
Okay oo.
Enjoy
Ahhhh
E be like say na gutter you dey find to enter bayi
Lol
Follow who know road.
Na @ksam sabi road,π€²π
Na him I go dey follow now so oo
And you believe them? π€§
Any way na way oo.
A trial will convince meπ
Lol
You go march poto poto taya π π π
ππππππ
I go wash am
Omo... Me sef dey follow amπ₯²
Ahhhhh
ππππ
Conspiracy theory π€§π€§
No mind @sholex94
Him just wan dey do everything on him own π€§ him no wan carry us along
πππππ
We go soon find am.
E go shock am π
Sureπ