Man! Your slides, muting and harmony is killing me!
I liked how you approached this song with some afro jazzy licks!
In simple terms you are bad assπ―π
@ksam and @starstrings01 shey unah dey see Wetin I dey saw here π
It's just fire brand man!!
Warning!! if you don't keep that your guitar wey fine wella, I go move am ooππ
You are viewing a single comment's thread from:
ππ
Abegg o
Music is always about feeling. Those were my exact feelings in notes. I'm really glad you liked it.
Ayii, fire-bender π₯π₯πππ
Na if you see am. I don hide my babyππ
πππ You better hide am ooo