You are viewing a single comment's thread from:

RE: Afri-tunes First Anniversary Plans: Branded T-Shirt/Hive Marketing, Contest and Guitar Academy Sponsorship

in AFRI-TUNES β€’ last year

Maybe I should start planning how to get people sign up to Hive using the QR code on my incoming t-shirt 😁

Send the extra extra large here le you see crazy πŸ˜‘

Shift joor, support ko support ni πŸ˜‚

Sort: Β 
Β last yearΒ Β 

Hahaha
Although for the scan, it'll automatically show afritunes as the referrer 😜😜😜 but I think it can be changed.. not sure shaa

It wee wear you 🀣🀣🀣

Mama agba πŸ™ŒπŸ™ŒπŸ™Œ Diamond lady πŸ™ŒπŸ™ŒπŸ™Œ Meritda..ale πŸ™ŒπŸ™ŒπŸ™Œ Na your hand we dey like this ooo 🀣🀣🀣

Haha no problem, I should get at least one to join Hive using the community as a referrer... If na musician, e don sweet be that 😁

We go fight, we go fight o πŸ˜‘

Nor try that rough play again abeg, na my hand as in πŸ˜‚

Β last yearΒ Β 

Lol
We don tell them already
Extra Extra large na wetin dem dey give you ooo

Lol

πŸ˜‘πŸ˜‘πŸ˜‘
War dey come, I dey perceive am