You are viewing a single comment's thread from:

RE: "AFRI-TUNES" WEEK #33||"RUNAWAY'' BY REMA||COVER @VHEEKTHORJAY[ENG-ESP]

in AFRI-TUNES3 years ago

My man, una just dey oppress person with the way you just dey score songs anyhow...
When person wan good like this na?

Abi @ksam come help person na!!!

Sort:  

Ah bossu
Our wale don reach
Shey you wan dey whine me nhi
You and ksam better pass me by far
Both of you sabi guitar

And una wey get middle range voice like dem celeb own🙌 @ksam wey con get all those deep agba voice

 3 years ago  

😓