You are viewing a single comment's thread from:

RE: AFRI-TUNES WEEK33 BABA GOD BY ASAKE COVER BY BOBBYDONES

in AFRI-TUNES2 years ago

Be like your job now na to dey burst our brains sha... you tear floor with your first Hive Open Mic entry, now this one.

Your voice is fire... and then I love the fact that you put your visual representation into consideration. That's great.

Very good song choice, man. And very nice audio production.

Sort:  

🤣😂😂😂

Bro na the small sense wey you and other bosses borrow I still dey manage o, I no even get sense of my own, the tear wey i sabi like this no pass to tear fabrics, and na tear, then revamp I dey do😅😅. Thanks boss, I appreciate this