You are viewing a single comment's thread from:

RE: AFRI-TUNES WEEK 6¦¦IGBO PRAISE MEDLEY|| @magicfingerz

in AFRI-TUNES2 years ago

Guy this thing sweet na! E too short oh.. I just drop my phone dey listen to you as e dey go, naso the thing just cut like that. No be so oh!

You come put us for mood finish you come cut am. No be so dem dey do things my oga.

Na to go dey score weytin you play for here make me self sabi reach half of weytin you dey play.

Sort:  

😂😂😂My boss no vex abeg
Say I Don put you for church mode like this I come cut am. Again 😂
Next one go be two hours ooo
Thanks so much boss @starstrings01 for your comment!!
Tuale sir