You are viewing a single comment's thread from:RE: "AFRI-TUNES WEEK #13 - 'PALM WINE GROOVE' || D4MUSIC @obaro" [ENG-ESP]View the full contextView the direct parentstarstrings01 (77)Co-founderin AFRI-TUNES • 3 years ago Next time, give us action. Make sure you shake nyash next time!
No be only yansh😂😂😂
I go wipe Una oraimo cord for neck if Una all dey expect make I shake yansh😂😂😂
Your body never see hot water before abi?
Abeg pity me o.
You wan spoil business for me. 😂
I no go see girls wey go look my side again na😂😂😂🥲
😂😂😂🤣
U no like me🥲
Lolzzz
I pray oo
😂