You Don start oooo😅😅. You wey be boss. Naso una go just de whine person.
I am glad you enjoyed the story. Gracias mi amigo 🙃.

Hm! U don dey speak Spanish sef, oshey! Boss lady
I hail o
If to say to de whyne people get name, e no go pass your name🤣🤣🤣
Hahah