Sort:  

Power wetin? Who that one epp? Make him empower Nigerian youths for here out of the 500Billion treasury loot. Him be don talk say we dey lazy but we dey here dey write jeje wey him Waka come enter. we need out share of the loot to fly him abroad for treatment.

Na true o.
Me sef i no even reason am say e reach 500BN

So thats kinda like upvote for upvote 😂

Be like I don even miss my PVC sef.

Send me recovery steem