You are viewing a single comment's thread from:

RE: SIGNS OF STAPHYLOCOCCUS

in #naijapidgin7 years ago (edited)

Staffilikokus be nickname before till una kon lecture me now about am. This thing wey you better head dey do good o I no go lie una. May God bless una well, you know that kain blessing wey go big gidigba ehn.
@jodekss😀