Naija we hail thee. 001

in #npc6 years ago (edited)

IMG_20180217_225832.jpgE never tey wey dead men get juicy federal appointments. While our papa dem dey wallow for local government. When graduates dey roam the streets. The shit in aso rock costs the IMG_20180217_222532.jpgNigerian economy 144,733naira daily While coppers dey make a miserable 19,800 a month that is 660 naira a day. After finishing College, see the way your country dey reward you. Haba when this rubbish go stop.
My broda ask Usman Yusuf him go tell you say if you fit missapropriate 292 million you go fit find yourself as NHIS executive secretary.._20180217_223349.JPG Naija we hail thee. At the same time, with the national minimum salary of N18,000.00 per month and totalling N216,000.00 per annum, it will take an average Nigerian worker, 60 years and 44 years to earn the annual salary and allowances of a Nigerian senator and a member of the House of Representatives respectively_20180217_224840.JPG naija we hail thee.
I dey hear something about one snake. I believe God don give us IQ wey pass to discuss that kind foolish thing. Pray for naija.IMG_20180217_225810.jpg