The Creed of Life

in #npc6 years ago (edited)

Big ups to @oogowinner you truly inspire these are my creed of life
Una boi full grand.First thin na to love Baba God. This life na to jolli o. Wetin peson no go do you, no do person. Because as you wan flex na so your guy man wan flex. _20180131_152702.JPG Olden days people no build rome in one day. Every body deserves a chance to show wetin Baba God invest in am.IMG_20180131_153253.jpg Every man pikin na king for him own lane. You fit good for book matter, me i go good for business, you fit sabi play basket ball me i go sabi play football. IMG_20180131_153836.jpg Appreciate any talent wey you see untop person. Baba God no make this world for only am to see my broda travel whenever opportunity show. Fly, sail,Enter train. Explore this world. Nothing help man pass exposure Screenshot_2018-01-31-15-44-30.png. Try read as much as possible that thing dey save life. Dem talk say knowledge na power na true. Anything wey you dey suffer get solution no stop until you find am. IMG_20180131_155023.jpg
Yea im #kniight those are some of my many Creeds.