Being Fit : A Freewrite

image.png
E don dey show emotion
Pain who?
make we Dey observe
Yeah
You observe am sharps
No worry
E no dey deep
Which Peter be this
Petears or pecap
Pecap
There’s a difference?
Both cap and both cry
You don’t know
Chef Danny
That boy ehn
This idiot
Daniel olora
This meal
I wasn’t familiar
Enter pes
He served
Nna ehn
Killed two birds with a stone
See as he cook individuals for one sentence
Make we try, if e no clear I no go play, I go forfeit am, Oya now
Dem don remove pep and xabi from the game
The two Peter fit dey one angle dey enjoy, them no go sabi say one person don start their slander for FFZ
Them dey cook peters
Another day to swear for mount
Cook una
The two peters Wey don done already, Wetin he do again, Chai
He’s just finding his feet