The Right One : A Freewrite

image.png
Omo
Anywhere wey e dey the feet go dey burn am
Next season no soft for am
This man
Go do that settings naw you and who dey play random
Na investment
Na small small you go dey reap his benefits
Your commitment to hating >>>>
Give it time
My own Xabi still dey naw
Make Lamps fall out.
Fabregas don promote Como to Serie A
Lamp Wey make top with kids
Respect him
Lamp holder?
That fraud
A very Comon team will be playing in Serie A next season.
God will punish him and Como
Wow amazing

They’ll ask for bread God will stone their papa

Wait
You bet reach como side?
God punish you and selsi
Eyele oshi

This punter no go let us rest
See commotion

Them cut this one game

Wahala 💔
How person go carry Como

null
Ahhh fuckkkk
God punish dem true true