Another one : A Freewrite

in #proofofbrain2 years ago


FUkUE5bzkAZT3HzV5tJDiU2ik81PCd4JCyhWnRcDN8XJsVFY3UNB8DCSkDrnRBuY7tnU4ERztptECfMJfK3DBtLNrJF5S6hGxLdXqvKMAkdG2pDhbUAhHQ4jZdWzfaFojfifdV85Yq1YSGMCFkZaThRAXMLYip2JCgri-1.webp

It's question and not kwesion
Beautiful, you are helping the world.👏
too much light now is becoming somehow
Hmmn it's alright. Everybody is going young now abi?
I don't blame somebody like Benitez, who is quietly coping in one club in Spain o. Job no easy to find for their generation again o.
I wish you can do what you preach
Make I add top goal scorer too
Shey if I pick France, I do well?

Cos something dey tell me say them go wan rig am for Portugal
You can state the team and player.
I do not know who will win Euros, God knows.

If I may, England shud go and sit down there.
France,Portugal, Germany them, I rate highly.

Erm lemme pick France as winners

Erm top scorer, Mbappe, Ronny, Mbappe, Ronny..

Kk person don pick Ronny, I therefore pick Mbappe
If you like, delete in hour
Make I collect money from d ones I dey do first.... Cox all this coin mining dun reach for my phone
Portugal

Bruno Fernandes
Abeg, wetin be football latest

Newcastle don hire Pep?
France
Mbappe highest goal scorer
Another one again?
Pablo make I rest small
Omoh... Dis one go enter market on Monday o. No dull o
Where I wan follow meet requirements
D one Pablo Escobar ajala drop
All of una just de craze
If you no de craze how u gi de fan Newcastle?
So, na mad people dey fan them?
Heroes will be born and heart will be broken..... Euro
Beautiful to see. Inspiring seeing their age
Well the Scots with a back five without d ball, I think it's d best dey can do jare.