Need To Know Some Common Pidgin Proverbs.

in #steemit7 years ago

COMMON PIDGIN PROVERBS

  1. Crase no hard to form, na the trekking be wahala.

English translation: "Easier said than done.

  1. No matter how hot your temper be, e no fit boil beans.

English Translation: Calm down, your temper won't solve the problem.

  1. Chicken wey run from Borno go Ibadan go still end up inside pot of soup.

English Translation: You can't run away from your destiny.

  1. Today's Newspaper na tomorrow Suya wrap.

English translation: Keep calm! Nothing lasts forever.

  1. Cow wey dey in a hurry to go America go come back as corn beef.

English Translation: Just be patient. Let the game come to you. Don't rush!

  1. Akara and moin moin get the same parent, na wetin dem pass through make dem different.

English Translation: How you start doesn't matter, what matters is how you finish.

  1. Leave matter for Mathias and Sabi for Sabinus.

English Translation: Give unto Caesaer what's Caesar's.

  1. The difference between puff-puff and doughnut na packaging.

English Translation: Don't judge based on appearance alone.

  1. Escort me, Escort me, na im slave trade take start.

English translation: Serious things sometimes start like a joke.

  1. Water wey dem take make eba no fit return.

English translation: Don't cry over spilled milk.

  1. No be today yansh dey back.

English: The more things change, the more they remain the same.

  1. Na clap dem take dey enter dance.

English: Once you start, its out of your control.

  1. At all at all na winsh.

English: Half bread is better than none.

  1. I get am before no be property.

English: Never rest on your laurels.

  1. Who no go, no know.

English: Experience is the best teacher.

  1. No be the way dem take dey drink water dem dey drink pepper soup.

English: Adapt your plans to new situations.

  1. I no fit climb - na ground dem for dey talk am.

English: Do not start what you can't finish.

  1. Who dey cry dey see road.

English: Use common sense even in sorrow.

  1. I no gree, I no gree na im dey tear trouser.

English: Avoid conflict from the beginning...know when to let go.

  1. Na cooperation make rice dey full pot.

English: You can achieve more with team work.

  1. Feel at home na im dey spoil TV.

English: Don't be too comfortable to the extent of fiddling with other people's property.

  1. Bring suya, bring suya, na nama (cow) body dey suffer am.

English: every action has a consequence.

  1. Pickin wey take agbada start guy go talk wetin e go wear when e don old.

English: Slow and steady wins the race. Don't hurry through life's stages.

  1. Today's Cassava na im go be garri tomorrow.

English: No condition is permanent.

  1. If your neighbour bear bear catch fire, you go quick soak your own for water.

English: Prevention is better than cure.

  1. Small pikin wey talk say e go shake iroko tree, na im head e go shake.

English: Know your limits.

  1. Person wey borrow cloth go party no dey dance too much.

English: Use other people's things carefully.

  1. Who get big teeth must get big lips.

English: Be ready to solve the problems you create.

  1. It's a small world - Oya make your papa come trek am na.

English: Easier said than done.

  1. Na house wey collapse na im make goat climb am.

English: People who ordinarily should not be up to you, will take advantage of your downfall.
Have a Nice Day.
IMG_20171012_123030.jpg