You are viewing a single comment's thread from:

RE: Ecency waves Nov 18

in #waves7 months ago

I am the sound of revival
The world is waiting for me to be heard.
I am the Bible they read, the will read me and be changed.
I am the sound of many waters, flowing from the East to the west...
Yes..Abba made me, a wonder to my world.

Wave Media

Sort:  

Skin like milk.
Beauty sunshine don wake o

🤣😅😁
Wetin be this na

Yes ooii
Apple of God's eyes don wake oooo

Apple wey we dey see.

😅😁🤣
Na seee you see
You no chop am

I can't nah.
I could have.

Avoid me

😂😂😅
For where

You fine abeg!

Stopppppttttt jhare
I'm shy 🙈

See body ooo see body

Avoid me

🤣🤣🤣🤣for where we die here

Na only you go die here.