You are viewing a single comment's thread from:

RE: Let's Merge The Snapshot Of Your Blockchain As It Was Before Steemit & Merge It With The Steem Blockchain. Join In!!!

in #witness-category7 years ago (edited)

YOU WANT MILLIONS? Did you even dare to attempt going to the nearest bank manager, to sit him down and politely ask him to give millions?

e fit sound funny. But na big word you drop.
Some people won go heaven, but dem no won die.

If you are a passionate footballer and you are on a team; there is special hurt that you will feel, if you are always on the bench, even if your team pays you in millions.

Just like lion wey dem keep for zoo and lion wey dey jungle.
The one wey dey Jungle get level pass the one wey person dey feed