Awwn, na better trait wey you collect from your Dad oo... I believe people with soft heart have the most beautiful personality. People like me, lol. Yes I have a soft heart too. I dey vex oo but not for long. I no just sabi how to keep grudges with people.
You are viewing a single comment's thread from:
Abi o,yes we do, keeping grudges is just like doing oneself more harm than good.
Exactly! E get some kind things wey pesin suppose just overlook and move on.