Sort: Β 

πŸ˜‚ I will nor ask, I will only this one question.

Money dey your wallet? 🀣 Na money you go take use buy flower at least na πŸ™„

Money for flower of 2k dey...

Then another 2k dey for popcorn and groundnut..

Then 1K for Suya
How you see am?

Ehen na wetin I wan hear be that πŸ˜‚πŸ˜ƒ
Lemme go and think about it now πŸšΆβ€β™€οΈπŸšΆβ€β™€οΈ

Lemme go and think about it now

@merit.ahama
Na wetin d last babe tell my guy before he see am inside Venza with another guy...

πŸ˜‚ What do you mean? I can nor think again, is e your thinking?

I give up...😭😭

Guy!!!!! Off me lol

Hope sy dem no splash am water with the venza.. Mk im try hustle shaa

πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜­πŸ˜­πŸ˜­
Premium tears!