"MY PIDGIN STORY": THE NEW SCRETARY

in Speak Peace4 years ago


Image source

My poeple how una dey, sorri for not relating with you guy well abey forgive me.'
I wan share One story wey dey happen to my friend.
Please pardon me I no dey too flow well with pidin language.
Don't get bored wen reading.

One day my friend wrote an application for one company. the manager interview her and the girl was very good. he he gave her the job and she start work Immediately. Two week later she cum received letter and it was addressed to "The secretary" she open am read and the letter says dat her work no dey accurate, her typing is slow, She has many mistake, Dey customer no dey understand her wen speak on telephone and dat the are going to give her one month's wages and dey also tell am say make she leave the office immediately.

Naso dis girl dey worri because she know dat she work hard and she dey do made mistake wen typing. Naso dis tin dey vex her dat she carry the letter go show the manager.

Wen she enter the office she showed the letter to the manager. The man opened the letter and read, naso dey man dey start to laugh at the girl 😆😆😆 the girl self dey confused and he ask the man sir wentin happen, the man say make she look at the date dat today nah 20th june and dat he wrote dis letter a month ago! wen he sacked one secretary.
That is wen the girl sabi say dey letter doesn't refer to her.
Abey laugh small small😆😆😄

Sort:  

why she too fast forward. Na that kind behave dey make person lose their job, but I can relate she. nice one. keep dem coming and like I said in my previous comment, express yourself how you want to. You don't have to speak pidgin. It is not a rule here.

Thank you sir, I appreciate.

The letter no get who dem address am to? The girl sef be grasscutter, she too dey jump.

Congratulations @geeteeth! You have completed the following achievement on the Hive blockchain and have been rewarded with new badge(s) :

You made more than 10 comments. Your next target is to reach 50 comments.

You can view your badges on your board And compare to others on the Ranking
If you no longer want to receive notifications, reply to this comment with the word STOP

Do not miss the last post from @hivebuzz:

Hive Whale - Make it spray and get your badge!
Support the HiveBuzz project. Vote for our proposal!