Sort:  

So it means i can marry a mummy that has money abi

If you are happy with a grandma, marry am, who go live with you for house?

If she die then i go inherit property...
Marry anoda bae
The money goes round

You will be shocked when she outlives you.

Ahhhhhh
Abeg ooooo

You no even know sef

Na this one sweet pass... Na sugar mummy I dey find like this!

Hope say you ready to work oh.

Asper say I get sugar mummy?

Yes na

I trust my gee
He go fire pass 11 rounds 😃

U go just dey soft anyhow
Girls no go fit dey bullshit u nw