You are viewing a single comment's thread from:

RE: Hive-Naija Weekend Engagement #1 - Compulsory Vaccination In Nigeria

in Speak Peace β€’ 2 years ago

Thank God say I meet you dey talk about am today

If I try explain how this username stress me one day, you go follow me cry 😏

Write change of username application letter send give @hivebuzz πŸƒβ€β™€οΈπŸ€£

Sort: Β 

E be like say na wetin I go do. Cause I don tire to dey go upandan con see say person don tag me. E go con be like say I be snub

Yes o, start writing the application πŸ’ͺ

Oh God, this girl is mad 🀣🀣🀣🀣🀣🀣

You talk say make him write username application to who? πŸ˜…πŸ˜…πŸ˜…πŸ˜