Sort: Β 

No wahala, run well oo, that place I don run pass am I fall well well oo, talking from experience 😁.

Haha I waka pass am o
I nor wan experience your experience abeg

Better oo, so nor dey run anyhow, I know wetin I take treat myself sha, I can share 🀣🀣.