Sort: Β 

Soon, I am waiting with my shorts

Make una fight... I go do referee..

@khaleesii and @merit.ahama

Shuu who call you abeg?

🌚🌚🌚🌚

We nor ask for referee, bad guy 😏

I know... That's why I volunteered... Una go need am

πŸ˜‚ Stop na

Una don start round one? @merit.ahama

Nothing like that, we don forgive each other πŸ˜‚

Nothing Wey dy sweet me pass Separating female fight.. E get why.

So please fight, peace is for the weak!

@merit.ahama see demons all around us

I can see them, it will nor work for them πŸ˜‚

We won't disgrace ourselves at all.

πŸ˜‚ Can you imagine? Even you Dozie, I will nor try it and fight again