You are viewing a single comment's thread from:RE: Hive-Naija Weekend Engagement #38 - "Paradigm Shift"View the full contextView the direct parentmerit.ahama (75)in Speak Peace β’ 2 years ago πππ Shey they say speak pidgin or any language others will understand I nor dey understand he English π
Hahaha, me self, I think say I dey understand English before but as Mrenglish speak I confirm say I nor Sabi speak nor to even talk of understanding am ππ.
I nor dey here sha
Because your trouble come be double ππ
π€£π€£π€£chai , there is God o